World Entertainment Television Ltd Production برنامه ها

Wazobia TV 1.0.2
Make una dey watch new parts of shows for Wazobia TV app – GuduMorning Naija, As E Dey Hot, Padi Padi, Na Your Health, Baba Tope,The Night Show, Late Night Show, etc. We go sama una with all theseshows every day.We dey bring una tori from Nigeria, Obodo Oyinbo, even businesstori. So e go dey easy to get any informate wey you want.The app dey allow una check time for shows and follow us forFacebook, Instagram, Twitter and YouTube.Download Wazobia TV app today ontop your phone or tablet forfree.NOTE: Availability of shows fit change at any time. Videos deywork best ontop 3G, 4G, LTE, and Wi-Fi networks. Dem fit collectmoney for the internet data when you watch videos on top theapp.